Notable dancer Incredible Noble cries out as he is beaten after accusing socialite Sam Larry of being involved in Mohbad’s demise.
Following Mohbad’s death, Incredible Noble took to social media to level accusations at Sam Larry while cursing the socialite.
He also revealed in the viral video that Sam fled to Kenya as a result of his suspected involvement.
The dancer was attacked by a group of seven men who viciously injured him during a fight just a day after making the statement.
Incredible Noble revealed serious body agony and pleaded for his safety in a statement addressing the incident on his Instagram story.
“Omoh I go shoot for freedom way yesterday4 na so some reps attack me seriously. ontop Wetin me I no even know sef, fight burst but as Omo oro as I dey follow one fight na so the others just dey throw me big interlock.
All of them just surround me anyhow all my back leg just swell up, my hand begin dey bleed, like this sef body pain wan finish my life cus them throw me interlock for all my body seh.
This people wan stone me to death ajeh, 7 of them oloun ontop only me. This people almost kill me oo if no be say I do fight & run A all my guys wey we gather go the location sef dey fear na only me just dey rugged everything till I enter inside car run. Them stone our cars also & broke car side glass & some stuffs.
I just wan talk say na only me be bread winner of my family, I still dey try small small na like 8 people I dey cater for. if una k!ll me now hungry go finish this people especially my mama , Abeg make una consider my mummy oo.”